Lyrics
Intro
Another one for my girlies
Rema, here we go again
Kiddominant
Rema one
Chorus
Oya, shake ikebe, make I rabba
Ikebe super, ha, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa no get am
Any facility wey I enter, wey dem no get am
Shanawole, Saint-Tropez, sọmọ mi o clean
Ikebe super, ha, oya, shake am
Shake
Verse 1
Girlie wan know say I be superhero, na now the villain (Villain)
I wan take you to the place I dey dey chilling (Chilling)
Tell me why you wan dey waste my million (My million)
Every night you dey dey whine am, girl, I still win it (Still win it)
I give her my number, why she dey calling my friend?
I know this story from beginning to end
She say she need money and I need her time
I say, "Baby, that's not fair"
Pre-Chorus
Girlie, baby, I want your time
Anything I do, no dey lie
Girl, I want your body all night, ah
Girlie, baby, I want your time
Anything I do, no dey lie
Girl, I want your body all night, ah
Chorus
Oya, shake ikebe, make I rabba
Ikebe super, ha, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa no get am
Any facility wey I enter, wey dem no get am
Shanawole, Saint-Tropez, sọmọ mi o clean
Ikebe super, ha, oya, shake am
Shake
Verse 2
She say she want to go shopping (Shopping)
She say, "I need a new Bentley" (Bentley)
She say she want a new bag, boy, you know we don't shop at Bentley
She wan go party with Wizzy (Wizzy)
She wan' go party with Ske' (Ske')
She wan go party in Cali' (Cali'), ah
Girlie, ah, my body on fire, girlie, ah, my body on fire
Girl, you get am on fire, on fire, on fire
Girl, you get am on fire, on fire, on fire (Ske')
Pre-Chorus
Girlie, baby, I want your time
Anything I do, no dey lie
Girl, I want your body all night, ah
Girlie, baby, I want your time
Anything I do, no dey lie
Girl, I want your body all night, ah
Chorus
Oya, shake ikebe, make I rabba
Ikebe super, ha, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa no get am
Any facility wey I enter, wey dem no get am
Shanawole, Saint-Tropez, sọmọ mi o clean
Ikebe super, ha, oya, shake am
Outro
Shake, shake, shake
Oya, shake, shake, shake
Ah-ah, shake, shake, shake
Oya, shake, shake, shake
Ah-ah, shake, shake, shake
Oya, shake, shake, shake
Ah-ah


Comments
No comments yet.